FEAR OF THE RICH AND CHAOS🤣😂🤣😂 NIJA POLITICIANS DON MOVE INTO GLASS HOUSES⚡️⚡️⚡️⚡️
MP3•Thuis aflevering
Manage episode 424294808 series 3471759
Inhoud geleverd door Caroline Aina and Sir Lenzo. Alle podcastinhoud, inclusief afleveringen, afbeeldingen en podcastbeschrijvingen, wordt rechtstreeks geüpload en geleverd door Caroline Aina and Sir Lenzo of hun podcastplatformpartner. Als u denkt dat iemand uw auteursrechtelijk beschermde werk zonder uw toestemming gebruikt, kunt u het hier beschreven proces https://nl.player.fm/legal volgen.
NIJA POLICE TO THE RESCUE😂🤣😂🤣 wen d rich are in trouble, who dem dey call😁😁😁😁 Nija police, Nija police 😍😍😍😍 Na d same police go dey collect 62k-ish to protect d billionaires 🤣😂🤣😂 Politicians go con dey allocate money to demsefs and dem cronies while making sure the people are not well paid😂🤣😂🤣 but expecting protection from all others dat are not well paid🤣😂🤣😂 Army too dey na, Navy sef go join😁😁😁😁 but how many locations inside d everywia humans dey waka, dem dey???? Labour don suspend strike b lai dem don collect😂🤣😂🤣 EFCC don find Yaya Bello but leave d school and the bank wey dey transact in dollars in nigeria🤣😂🤣😂 wetin dey against d law of d landoh, but how d puppets wan do am na😂🤣😂🤣 Abeg listen, add ur thinkings, compare our experiences to enrich discussion 🙏🙏🙏🙏 Pls epp share afta listening❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #nigeria #freepalestine #moots #affritude #africa #world
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
201 afleveringen